President Bola Tinubu don assign roles to di ministers wey e appoi. Dis dey come three weeks afta Senate screen and confam 45 of dem.