Rivers state news

2023 - 3 - 19

Post cover
Image courtesy of "BBC News"

Governorship election 2023: Lagos, Rivers state to hold ... (BBC News)

Elections to vote in govnors and state lawmakers wey hold on Saturday 18th March 2023 for Nigeria no go smoothly everywia.

Di reason be say voters bin resist deployment of election materials for govnorship and state House of Assembly elections. Di electorate say dem no gree as dem insist say na inside di estate dem go vote as dem don do for many years. Some of di places wey dey affected be VGC for Lagos, and some parts of two local goment for Rivers state.

Explore the last week