Candidate no require 25% of di votes for Nigeria Federal Capital Territory โ Abuja, to win di kontri presidential election.
โNo presidential candidate go dey declared for dis election without getting 25% for di federal capital territory,โ e tok. But senior lawyers tell BBC say dat interpretation go elevate di capital above oda states, wey no be wetin di constitution tok. Candidate no require 25% of di votes for Nigeria Federal Capital Territory โ Abuja, to win di kontri presidential election, if dem fit meet oda requirements.