Dis year election go mark di first time wey di Independent National Electoral Commission (Inec) no postpone di general elections since 2011.
Also for 2019, di Inec announce say dem don postpone election less dan 10 hours to di time wey voting go start Even though many pipo don dey reason say INEC fit announce say dem don move di election date go front sake of di naira scarcity challenge wey bin confront di kontri. As Nigerians dey vote to enter new administration, you go need sabi say dis year election go mark di first time wey di Independent National Electoral Commission (Inec) no postpone di general elections and e show say dis move sweet many citizens for belle.