EFCC chairman

2022 - 11 - 8

EFCC boss EFCC boss

Post cover
Image courtesy of "BBC News"

Bawa EFCC chairman: W๏ปฟhy court send EFCC chairman go prison ... (BBC News)

Federal Capital Territory (FCT)High Court bin order Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) oga Abdulrasheed Bawa to Kuje Prison for Abuja.

Di EFCC Academy and United Kingdomโ€™s Global Training Consulting. For di motion, di former Director of Operations complain say EFCC no gree comply with di order, for di release of im seized property, wey court give for November 21, 2018. For di ruling wey happun Tuesday 8 November, 2022 Justice Chizoba Oji tok say di oga of EFCC dey in contempt of di order of di court wey bin happun four years ago. Court say di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) oga commit contempt of court sake of say EFCC no comply with one order wey court give earlier. Oga of di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) Abdulrasheed Bawa don tok say im agency (EFCC) don appeal di judgement wey di Federal Capital Territory (FCT) High Court give earlier, wey convict am for contempt of court. Di judgement also say make Abdulrasheed Bawa go relax for Kuje prison sake of say im agency fail to comply with one court order wey happun before.

Explore the last week